Hey, this is a space where we can talk about the advancement of this nascent technology and how it will have a positive effect our future.
Please join me. Lets THINK and SHARE ideas.
NIGERIAN CRYPTONATION π³π¬
I have heard Nigerians find creative ways to make money-
Can you link me up with an opportunity to aquire large quantities of gold?
I think say na only me and @dewale dey here cos i bin dey suspect am. but @Nyakeh i no suspect you. nice one una be pioneers. nice one.
I don invite my other naija friends for some crypto knowledge on the pub. I hope say dem go join
I invited my friends too.they only won know about the gains wey then go fit make. I doubt then go join for knowledge the most theyβve done is open a coinbase acct and buy bitcoin. Because of that i done they think make i reevaluate my friends. the ones wey i go drop and people wey go stay. Because how i go get friends wey all this life changing things dey happen and then no no.tell them na wahala. read na wahala. watch day 13 for B90X na wahala.
December not bad. I got in a little earlier than that.
i like people wey get sense. you get sense
Ma woman think say I dey craze but one day she open bank account she go shock waaa. Results go make ppl believe
My only regret say I no know about crypto earlier than I did, but it still dey in d infancy stages
When ppl start adopt with working products den d masses go jump onboard. Den u go start see generational wealth