Account closed and the balance gone after two years, over a vpn (ironic had about £3k)

Na so e be for us too. the vpn no be luxury o, na the only road wey dey. But the wahala be say the day dem ask you for document, everything wey you don dey do since go finish that same day. Me i no dey leave money for any site pass one week. once e enter, I comot am. Na the only protection wey person get
 
Back
Top